Bad Belle Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2018
Lyrics
Bad belle won push fall for gutter
Eh eh eh
But oluwa bless us with bread and butter
Eh eh eh
See pako don turn aje butter
Dem no believe oh
Sey my money get weight
No be your mate
Say when you dye chill I dey work
Now you dey cold I dey hot
When you dey chop I dey fast
Now you dey slim I dey fat
I won make you know something make you hear something
Sey me and you fit be age mate
We fit be room mate
We no be grace mate
My blessings and your own no be the same
No be the same
Bad belle won push fall for gutter
Eh eh eh
But oluwa bless us with bread and butter
Eh eh eh
See pako don turn aje butter
Dem no believe oh
Sey my money get weight
No be your mate
Right now dey call me big man with big god
With big god
For the 43k is for malisa
Sey na god wey dey bless me like this
Baby don go high no cannabis
Saying no cannabis
No men for mali wey go hold money
I get men for Canada wey like to dey jagbana
I get men for west strong men like bolaji
Bad belle won push fall for gutter
Eh eh eh
But oluwa bless us with bread and butter
Eh eh eh
See pako don turn aje butter
Dem no believe oh
Sey my money get weight
No be your mate
I be street oh
I be street
I be street oh
I be street
I gat my mind on my money
My mind on my money all day
I gat my mind on my money
My mind on my money all day
Wonder wonder
Wonder wonder
Wonder wonder