MONEY ft. Kwekwu Felix Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Gods time is the best
We don wait tire
Patient dog, No dey see bone chop again
Na sack letter, Me sef come dey wonder
Shey na like this i go take hammer
Weytin my eyes don see
Weytin my eyes don see
My skin no fit believe am
My skin no fit believe am
Friend wey dey chook friend
Acting like they no send
When they see you them form innocence
Friend wey dey chook friend
Acting like they no send
When they see you
Them form innocent ahh ahh
Money oh show me the money baba
I no go do you corny
Money oh show me the money baba
I no go do you corny
Eledumare Dare ji me o
No let my enemies laugh at me
Eledumare Dare ji me o
No let my enemies laugh at me oh oh yeah
I keep on searching money eey
Show me where the money dey
Show me where they dolar dey
Me and my Guys wanna feel better
I don tire for poverty
Make them see say this be my remedy
I'm not here to play play
I wan make we see the naira
Mall me baby
If e no be kwachure call me later
Immigration give me visa
By next year deaa we don make am
We don make am
Money oh show me the money baba
I no go do you corny
Money oh show me the money baba
I no go do you corny
Eledumare Dare ji me o
No let my enemies laugh at me
Eledumare Dare ji me o
No let my enemies laugh at me oh oh yeah
Money oh show me the money baba
I no go do you corny
Money oh show me the money baba
I no go do you corny
Eledumare Dare ji me o
No let my enemies laugh at me
Eledumare Dare ji me o
No let my enemies laugh at me oh oh yeah
Eeee eka on the beat he's the beast o