Loyal Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Loyal - Kenny Kore
...
When container land and everything dey dey jolly (eh)
When container crash for sea and pesin eye dey red
When man children try for school na them dey get award
When man children nor too sharp na them dey carry last
Good or bad time dey go, I hope you know (eh)
Paul plant, Apollo water
Na God dey bless oh
CHORUS
In every weather, situation ahh
Papa I loyal (loyal)
Daddy I loyal (ehhh)
The end of this discussion be say
Daddy, I loyal
Papa I loyal (I lo….)
VERSE
This life when we dey na ‘ying and yang’
If e dey good today, things fit change tomorrow
Successis from above, why otondo dey vex?
Say pokripo dey sell, whose fault come be that?
PRE- CHORUS
Twait on God self na work
I hope you know?
If na lie , I lie, your Bible dey
You for don dey read o!
CHORUS
In every weather, situation ahh
Papa I loyal (loyal)
Daddy I loyal (ehhh)
The end of this discussion be say
Daddy, I loyal
BRIDGE
E go be, e go be, biko let it be
Say the end of our discussion be say, Daddy I loyal (I lo….)
To wait on GOD sef na work
I hope you know?
OUTRO
The end of this discussion be say Daddy, I loyal
Papa I loyal
Daddy (I lo….PAPA I lo….)
The end of this discussion be say Daddy, I loyal
E go be, e go be, biko let it be
Say the end of this discussion be say Daddy mo, I loyal
Daddy I loyal