Dope Boys ft. Dj Jeloskyace & Boiuriel Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
No Dey do bad for your brother
E go set ooo
Make we bomb
Make we cash out
Eyin padi mi oto ojo meta
Tell me which way
Make I come make we moll up
Who be that girl ki lo oruko
Dj jelosky Omo aye ti gbemi loo
Plenty money Dey I no go mention
If I no Dey all my people no go turn up
Mafoluku boy no Dey long talk
We the dope boys
We Dey para where we come from
Ohh Ahhh ahhh ahhh
For the money thing no case
I remember in those days
When nobody look my face
Fuwon Fuwon
Je jelosky
Many been dey try to test
Dem no fit
In a the club dem no sleep
Make dey dance dance
When you do the jokey
Fuwon Fuwon
Je jelosky
Many been dey try to test
Dem no fit
In a the club dem no sleep
Make dey dance dance
When you do the jokey
Naa I am on my right
Dey chop my life
Pretty girl she say she go
Wine for me tonight
Make man no stress me
It is about time tell the Dj
Nack am
To sundown
I be bad gee
I go hard for life
The bad guy steady
Burst your mic
Mafoluku boy
Wey dey strategies
You cant fit to
Not catch the vibe oh oh
Street street ohh
Street them neva see
Me i am repping ma street oh
We go chop all your girlfriends
Fuck them spoil them
Hmmm Awa Omo tun so oo