
Amin Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Amin Amin Amin Amin Amin
Me I don dey fire
I get baba God wey dey give me power
So many retire
But I get baba God wey dey move me higher
Higher
When I pray for you samin
When you pray for me amin
Everything we need whenever
We go get am normally
When I pray for you samin
When you pray for me amin
Everything we need whenever
We go get am normally
Samin Samin Samin Samin Samin Samin Samin Samin Samin
Amin Amin Amin Amin Amin Amin Amin Amin Amin
Oluwa lo d'olowo
Oluwa lo da owo
Nobody kowowa
Ma loma kalolo
O tito kodoro
Ma ko sinu ikoko
Timaya ogologo
Me sef go lo ogo ooo
As you dey go wa rise ni, Amin
As you de come wa rise ni, Amin
Blessings to bigger ni, Amin
Waa lowo waa richer ni, Amin
As you dey go wa rise ni, Amin
As you de come wa rise ni, Amin
Blessings to bigger ni, Amin
Waa lowo waa richer ni, Amin
Samin Samin Samin Samin Samin Samin Samin Samin Samin
Amin Amin Amin Amin Amin Amin Amin Amin Amin
Samin
As you dey go wa r'ise ni, Amin
As you de come wa r'ise ni, Amin
Blessings to bigger ni
Waa lowo waa richer ni, Amin
As you dey go wa r'ise ni, Amin
As you de come wa r'ise ni, Amin
Blessings to bigger ni
Waa lowo waa richer ni, Amin
When I pray for you s'amin
When you pray for me amin
Everything we need whenever
We go get am normally
When I pray for you samin
When you pray for me amin
Everything we need whenever
We go get am normally
Samin Samin Samin Samin Samin Samin Samin Samin Samin
Amin Amin Amin Amin Amin Amin Amin Amin Amin