![Many Things ft. Ahmedinoh & Nakamora](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/28/806e8b2ad268420da8e49abc42d2ce1c_464_464.jpg)
Many Things ft. Ahmedinoh & Nakamora Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Many Things ft. Ahmedinoh & Nakamora - Ola Marley
...
Marley Marley Marley Marley
Ahmendinoh
Fyn boi Nakamora
Many many things don sup ooh
Many things don sup for this life oh oh
I dey push my hustle everyday eh
Mama praying for me make I no
Go astray
If you see me keep my heads up high
No dey reason downgrade oh
Many things on my mind
Like this oh way I no fit talk ooh
If you see me keep my heads up high
No dey downgrade oo ahhhh
No dey vex for me cos many things don
Sup for my life oh
Blessing coming my way ko de ye bo sey wole
Ototo la waye my bro ma fa ra wey
Buh u see say I no dey dull
Everyday man keep on work
You know say me I walk to God
Tori ba gon
Sha ma shey bo sheshe lor
No listen to wetin dem dey talk
My bro Dey on focus mood
No let distraction enter
E fit no be for u bro
No be say God do ojoro
Just Dey work
Keep on work
God dey see everything wey dey sup
Many many things don sup ooh
Many things don sup for this life oh oh
I dey push my hustle everyday eh
Mama praying for me make I no
Go astray
If you see me keep my heads up high
No dey reason downgrade oh
Many things on my mind
Like this oh way I no fit talk ooh
If you see me keep my heads up high
No dey downgrade oo ahhhh
No dey vex for me cos many things don
Sup for my life oh
Many things don sup
Some people think say
I don dey dull
Mama say no rush
Make u no drop before your
Bus stop
Owo yen
Owo yen
Mogbo dogbo owo yen
Owo yen
Owo yen
Ajo ma ma nowo yen
Owo yen
Owo yen
Mo ma gbo dogbo owo yen
Owo yen
Owo yen
Ajo ma shaye yen
Owo yen
Owo yen
Mo ma gbo dogbo owo yen
Owo yen
Owo yen
Mo ma shaye lekki yen
If you see me keep my heads up high
No dey reason downgrade oh
Many things on my mind
Like this oh way I no fit talk ooh
If you see me keep my heads up high
No dey downgrade oo ahhhh
No dey vex for me cos many things don
Sup for my life oh