
Confam Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Confam - Avajay
...
(ADABADIBIDA DOBO OH)3CE
SELEBEJO BABY
VERSE (yeah)
Every night man have been bombing
Say every other day man I've been grining
Got so many people wey dey look up to me
Got to pawo dele wetin concern me
No be only me my mama born
But I be first born and I getty last born
Moni lati pawo dele odi dan dan
And they know say I no dey fake am oh
Them be dey say make I stop
But I no fit stop till I reach bus stop
Shey you know I get vibe melanin Poppin
Say moni lati blow kinle pop Henny
Hennessy all my guys dem be bad
So many promised but me no look there
But you know say boy Avajay
I make money even with my J
CHORUS
Make you comport(comport)
When you see my guys anty comfort(comfort)
Pe momorin koh sheti CONFAM (confam)
Make you comport
When you see my guys anty comfort
Pe momorin koh sheti CONFAM
Elo confam
BRIDGE
(Even girls go play you like a baller
If yunno get money you be dullard
I dey do my thing eyan normal
So make you face your hustle my brother)
(Ehen obi chikolobi obi (oh)
Avajay korin aseyori (oh)
All I want is money no dey bill (oh)
Make you free me (oh)2ce
VERSE 2
Aye leh mosesafayeh (oh)
Got so many things to mofeda laye oh
Kira kita odola laye oh
Bami so fun amaka koma bopata oh
Many other guys like to duro nle oh
Many of the the days ni MOTi sare nle oh
Just to get the mullet just to get the kpa
Komo araye Malo fimipa oh
CHORUS........