![I Just Need 100 Million](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/21/a62543ab80f74a95b04fb80f22dc0dba_464_464.jpg)
I Just Need 100 Million Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
I Just Need 100 Million - Philipiano
...
........
Jesus jowo o
For my future money
Na my papa own the world
So I know e plenty
Gimme small abeg
Make I no dey stress
I go use my billons later
But you see for now
I just need 100 million
100 million 100 Million
For now I just need
100 million 100million
100 million
Eyin to eda aye at'orun
kile ole se
kile ole se
Eyin ti eda aye at'orun
kile ole se
kile ole se
Sapa no fit me o oluwa
Biko reason me
Biko reason me o
Destiny helper oo oluwa
ko se ranti mi
ko se ranti mi oo
Make enemy no say,say
The boy wey dey pray every night and day
where hin money dey eh eh
Baba show me your faceeee
Won ni pe
How are you
How is work
When will you marry
Wetin sup
All those one no concern me, my brother
I just need 100 million
100 million 100 million (mi ole rojo mo)
I just need 100 million
100 million 100 million
There is nothing too big for you to do
Everything na small thing for you
If I ask for urgent 2k
I might be boring to you
only ask for big things
...........
Jesus jowo
For my future money
Na my papa own the world
So I know e plenty
Gimme small abeg
Make I no dey stress
I go use my billons later
But you see for now
I just need 100 million
100 million 100 Million
For now I just need
100 million 100million
100 million
Eyin to eda aye at'orun
kile ole se
kile ole se
Eyin ti eda aye at'orun
kile ole se
kile ole se
I just need 100 million
100 million 100 million
I just need 100 million
100 million 100 million