
Style up ft. Jerry young Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Youngboy capable
Ban gbe mic
Baby baby make you style up o wowo
This your body so soft o
Baby baby make you style up o wowo
(Wowo)
Baby baby make you style up o
(Style up)
This your body so soft o
(So soft)
Baby baby make you style up o for me
(For me)
Owo
Yeah yeah
Style up for o me wowowo
Abeg style up for me o
Style up for me
(Wowo)
Baby baby make you style up o
(style up o)
This your body so soft o
(Owowo)
Baby baby make you style up for me
Baby baby make you style up
(Style up o)
This your body so soft o
(So soft o)
Baby baby make you style up o for me
Yeah yeah eh eh
Baby baby make you style up on me
Make you just dey treat me like bamboo
Me I no get any money but last last me dey for you
Story too long make I short am
Man wey no work no go chop am
You wey no get money
You wey no get money
You go suffer
We gat bomb every night and wake up every morning
Pray to jah say abeg give me money
I just want to flex my sweety mummy aha
Mo fe lowo di no ni
Many people want me
Many people don't
I don't give a fuck about what they thought
Even when I stand on my feet they say Jerry young is a bad man on the TV
Baby baby make you style up o wowo
This your body so soft o
Baby baby make you style up wowo
Baby baby make you style up o wowo
This your body so soft o
Baby baby make you style up o for me
(For me)
Wowo