![Aeroplane eleko](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/15/43063cc81c904645afb84f90a4368ed2_464_464.jpg)
Aeroplane eleko Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Aeroplane eleko - Victax
...
Inner the dogeon mi Dey
So many yawa steady shege wey Dey face
We no Dey worry we Dey focus on the gain
We be Dey hustle steady grinding for the pay
Nobody knows wetin tomorrow go bring
So me and my brothers we Dey strengthened our beliefs
Trust in the process
only jah wey mi believe
As we Dey hustle
We Dey steady chase our dreams
Until dem call me say Olopa don shooti killi mi brotherman
Eeh my eyes don red
Wetin I feel I no fit to talk am out
Oh I call my dealerman make e bringii shayo save thugger man
Shayo make I potopoto my eyes till nothing fit bother man
Aeronplane eleko o
Jowo gbemi debe
Aeronplane eleko o
Gbemi debe o
Mama no Dey
Papa no Dey
Gat me begging make e no tey
Baba make way eh eh
Cuz family dey
My girlie dey
Many bills wey I gats pay
raba no Dey eh
Shey you Dey see nobody Dey there
Na only me and my marryjane here
I Dey alone
I Dey meditate yeah