![God Lover](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/24/3a56142bae394989b05de5ca3f8c062e_464_464.jpg)
God Lover Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Na God be my start
God be my finally
Na God gimme life
When man wish me dead
Winning by just doing me
Never hate a man
Busy with my dreams
So true many man gonna kill a man
Kill a man to please a man
So true many ladies gonna leave a man
Leave a man run to a better man
Me I be a winner winning all through my life
I never bite finger finger wey feed my mouth
Me no be betray
Me no be betray ya ya yal
Me no be betray
Me no be betray ya ya yal
Be trayal trayal
Trayal trayal trayal
Nah trayal trayal
Trayal trayal trayal
I be God lover yeah yeah
God lover yeah yeah ehnn
Pichopochipichopchopchop
Piri chopchop cho
Ehm ehn Hm hm hm hm
Me I never snitch on anybody
Me I no go fit my heart no go gree
I'm only going internationally
And ama real OG my guys no fit fail
My baby dey feel herself
Cause I be her baby ye
My family feel them sef
Cause I be a winner winning all through my life
I never bite finger finger wey feed my mouth
Me no be betray me no be betray ya ya yal
Me no be betray
Me no be betray ya ya yal
Be trayal trayal
Trayal trayal trayal
Nah trayal trayal
Trayal trayal trayal
I be God lover yeah yeah
God lover yeah yeah ehnn