Won Wa Mi Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2023
Lyrics
Small Marley tun tide
Grace Boy tun gbede(tun gbede)
won ni won wa mi gan
i dey hustle and i dey hustle
i geti pay day
i no dey trouble
see me for my dm
Hustle, won wa mi
who be dat b*y wey come from germany
I dey hustle
emi gan ofelele rara
bombing be like say i no srs with my life at all
i getti pay day
i getti pay day
wenti i go talk if i no make am
sometimes i go cry when he go my turn
sometimes i go cry when he go my turn
me no dey fear rara
emi ni kan lo kunlaba
Oluwa answer my prayers
oh Lord bless me today today
ma je kin Lele rara
i dey hustle and i dey hustle
i dey for street i dey humble
wanted dey are wanted
shenki recently.
awon to pe rawon brothers,won shenk me
no hype no hype
emi o need lati hide in
money money
money be my energy
mo need lati sare gan
nitori owo ni mo shey sale
gbogbo egbon adugbo lo ti sare
dem dey hot, dem shenki me
too much oppression to ojutiri
people wey you trust be ur enemies
oluwa dondon ni kon bless me
no whine me, no arm me
i no dey for ur set
no whine me
see setting see setting
See brain work, see setting
my pains come recently
i dey hustle and i dey hustle
i geti pay day
i no dey trouble
see me for my dm
Hustle, won wa mi
who be dat b*y wey come from germany
I dey hustle
emi gan ofelele rara
bombing be like say i no srs with my life at all
i getti pay day
i getti pay day
yahoo boys don use benz to collect my gf
he shock he shock, he shock
people say is not a crime
i dey cry and cry
when i dey for school i no dey nut tie rara
i dey hustle and i dey hustle
i geti pay day
i no dey trouble
see me for my dm
Hustle, won wa mi
who be dat b*y wey come from germany
emi gan ofelele rara
bombing be like say i no srs with my life at all
i getti pay day
i getti pay day
Emi ni nigga yeah