![Lifestyle](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/17/3db553b25cb54ccab8b9f4b0ede892f7_464_464.jpg)
Lifestyle Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
One time Gharberlino
Nobody fit tell me wetin I go do
How I go live my life emini mo laye mi
You no dey when I dey battle I dey struggle for my life
So fimile ejekin shaye mi
Aimoye awon egbe mi tajo bere
Pupo nu won leni lotidi eni ile
Oluwa lon shomi lati kekere
Mimo she mi ko sey kode kin shey agbara mi ke
So I thank God for my life
Anyhow e be for my side
Me I get hope e go better
If its not about the money I go see you later
Cause
Making money is my lifestyle
Life is too short brother no time
Be yourself stay happy no cap
Alhamdulilah give thanks to the most high God
Making money is my lifestyle
Life is too short brother no time
Be yourself stay happy no cap
Alhamdulilah give thanks to the most high God
Anything dem like make dem talk
Anything dem like wey dem like make dem talk am o
Nobody go dey when you dey cook but once its done dem go wan help you chop am o
Owo epo laraye ba nila
No dey do too much toba tan dem go leave you go
Make you avoid see finish shotigbo
Toba ri e tan my bro na wahala o
Me no dey do pass myself wetin my power no reach I no dey near am o
Still on the journey tin ba dey tan sey Gharberlino una go hear am o
Nobody fit tell me wetin I go do
How I go live my life emini mo laye mi
You no dey when I dey battle I dey struggle for my life
So fimile ejekin shaye mi
Aimoye awon egbe mi tajo bere
Pupo nu won leni lotidi eni ile
Oluwa lon shomi lati kekere
Mimo she mi ko sey kode kin shey agbara mi ke
So I thank God for my life
Anyhow e be for my side
Me I get hope e go better
If its not about the money I go see you later
Cause
Making money is my lifestyle
Life is too short brother no time
Be yourself stay happy no cap
Alhamdulilah give thanks to the most high God
Making money is my lifestyle
Life is too short brother no time
Be yourself stay happy no cap
Alhamdulilah give thanks to the most high God