
Abena Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Thuggaa
Abena chop my money
You chop my body
Na Wetin be this ooo
Na you come dey price oo
I nor fit complain ooo
Killer vibes na you give me
Your body don dey heal me
All this girls wey I don leave…
Your love e don dey heal me
This love o na marathon
Your body o na marathon
One round o na marathon
This girl ooo na fire girl
Marathon
Na marathon
Your body o na marathon
One round oo na marathon
This girl ooo na fire girl
Abena
Abena
Na me and you forever
You live me for Ghana o
But I nor mean to para o
Abena
Abena
Na me and you forever
You live me for Ghana o
But I nor mean to para o
This your body be like accidental
For your body oo I go mental
For your body oo I go calm down
You be my Queen, I nor get another
Marathon
Na marathon
Your body o na marathon
One round oo na marathon
Your body o na marathon
Abena
Abena
Na me and you forever
You live me for Ghana o
But I nor mean to para o
Abena
Abena
Na me and you forever
You live me for Ghana o
But I nor mean to para o