![Assurance](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/03/f719d97d77f243e4ba854511fbaf6b86H3000W3000_464_464.jpg)
Assurance Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Many girls come my way
But na you be my taste
Baby you already come first
Number one in my heart o
You can call me TASS
Baby na you I choose
And me already conclude
Baby you can make a move
Put yourself in my shoes
Many girls come my way
But na you be my taste
Baby you already come first
Number one in my heart o
Baby na you I choose
And me already conclude
Baby you can make a move
Put yourself in my shoes
Na who dey complain?
Who dey?
Say make I no go die for you
Me I no dey waka for 2days
Na your love wey dey shak me
I cant explain this feeling
Baby I want your healing
You don take control of my living
Omo my heart is bleeding
I no fit calm down for your body
For your body
I no go mess up with your love
With your love
Assurance cover you
Cover you
Assurance
Assurance
When you go turn up for me baby
This is my turn
I know this emilokan
Jekasoro
Forget that your bobo
Jen gbe e comot
Laleyi kolemo gan o
Shomo jaiye
Shey you go like to trabaye
Girl I get d money
Money
I go spend o o
Send me your location
Can I come with my relation
Send me your location
I will fly to you
I no fit calm down for your body
For your body
I no go mess up with your love
With your love
Assurance cover you
Cover you
Assurance
Assurance
Send me your location
Can I come with my relation
Send me your location
I will fly to you