Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Na grace wey dey catapult man

(Manuel Made this)

Wey dey catapult

Wey dey catapult


If you know all the pains

That I've been through

All the night wey I no chop

You no go pray sey make I fall

See I got people depending

On me

And my race no easy at all

But my strength comes from

The Lord

I no go japa see I no go fall

I go dey stand up tall

No matter what

There's no going back cuz

Where we from there

Are no icons

So na me wey Dem get

Their eye's on

So Baba make you turn

The lights on



Ah Ah Ah

Ah Ah Ahh

Ah Ah Ah Ah

If you see me dey shine

No be my might oh

Na Jehovah do am

Ah Ah Ah

Ah Ah Ahh

Ah Ah Ah Ah

If you see me dey shine

No be my might oh

Na Jehovah do am


No be sey I too do pass

Na grace wey dey catapult man

Wey dey catapult

Wey dey catapult

Wey dey catapult

No be sey I too do pass

Na grace wey dey catapult man

Wey dey catapult

Wey dey catapult

Wey dey catapult man


As every night mumy dey pray

Sey make you bless me

In every way

Make I be the head

And not the tail

every hard luck make u

Comot my way

Oh God this is the time

Remember what you said

Fulfill your prophecy

Show me off make e blow

Their mind

Oh God this is the time

Remember what you said

Fulfill your prophecy

Show me off make e blow

Their mind


No be sey I too do pass

Na grace wey dey catapult man

Wey dey catapult

Wey dey catapult

Wey dey catapult

No be sey I too do pass

Na grace wey dey catapult man

Wey dey catapult

Wey dey catapult

Wey dey catapult man


(Manuel Made this)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status