Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2023

Lyrics

Yeah

Have been waiting for this opportunity for a very long time

Yo fam

Here is my conversation

Baru

Boy kayfresh lmn



See I’m grinding everyday just to make my hustle pay

I don’t know what’s gonna take all I know all way na way

Oti sun mi I’m fed up woo moti fe down

Aimoye helper tan ni kapewon ta pe ton daun

I gat to drop out

Just because I wan make am

Think am

I gat to blow now how you feel am

They smile up in my face but they don’t know what have been through

Phone ringing family calling there’s issue

That’s why I promise myself make I no lie

If I no get money I swear to God me I no die

Birds doesn’t have cooking pot but e eat the latest

No matter how devil smoke God is the highest


Mo ma n sise Kara Kara ki n le powo wa sile

Kebi kori mi kinu won ma dun pe motide

Somo pohustler le mi mi de wa sibi wa sere

Somo pale loja ashewo won de sun bi ti sere


When I start my battle

Awon temi gan ma kaku

Toba lo ni deyin leyinmi I swear olohun wa daku

Things wey dey run my mind

I don’t care I role the dice

Temi basiwa ireti nbe if I don’t die yeeee

If I tell you wetin my eyes don see enu mi koleso

Mo se Birisope shoemaker mosagbafo

Melo melo lafewi melo La tun fe so

Aimoye igba ti n ma jawe Koko ti n ma firofo

I’m thinking if things Dey go like dis omasunmi

I don’t knw what to say again oloun omije loju mi

Ohh God save me not (only) me cos of my momy cos I wanna make her happy make she Dey jolly


One man one mopor all man for emself

I carry my cross on my neck grinding like I don’t care

The earth is spherical dem come when you get spaghetti

If dem tell you say dem go help my bro forget it


I remember the days when I Dey five wey mama care for me

Those then I think say if I get one milli I don get money

Anything wey I want then all the plug Dey sure for me

But this days ehh Omo e hard to pure for me


Kosoluranlowo kosalabaro

Only me for the mishap Mondaro

Tears loju mi Omo wo mo n sorrow

Mo n borrow wooon tun fe wa Dami Loro


Omo this is my conversation an yaning

Nobody know me when I am trying

Make una hear me now x2


Omo this is my conversation an yaning

Nobody know me when I am trying

Make una hear me now x2


Cus this is my

MC

I say make una hear me x3

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status