Call On Me Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Call On Me - Trigger A
...
woo,woo,woo.... call on me baby... baby
(ee yeh,ee yeh) Stone B... let's go ooo......
Push push at the anthem, big_up mi friends and mi men Dem,L_S_E representing (Trigger Trigger)
Forget about the guys Dem be fakers,
Cos I dey go church, church everyday with prayers, for the sake of you my baby
Baby only you dey drive drive me crazy (Eee yeah)
you make my dreams come true my lady and I never go dey play with you my baby ooooo....I never play with you (Nuh Nuh Nu ) I never play with you ooh
Cos everybody get problems,
Girl I know you get problems ooh wey ooh
you get problems so,
Nti I go solve them
Bad girl make you put it on me
ser'ne ka Fu bo'od make you call on me
Maabena make you call on me
forget about the talks Dem dey hate on me oo....
bad girl make you put it on me
ser'ne ka Fu bo'od make you call on me (Ehh)
make you call on me
cos my love is real, my love is not fake
First too, she be fine girl inner di area, area... her beauty dey strike like a thunder, thunder....mi love that thing inner your bumper, bumper
I say give me some vibes make I feel yuh
bad girl she be spoiling di area
number one, she dey play like a striker
she too fine and nobody be Finner
And I go buy you more Gucci, more Prada
(Gucci more Prada)
cos physically you are so so crazy
sexually you are dey amazing
And that be why I wanna make you my baby
cos she be driving me crazy
sexually you are dey amazing,
you're dey amazing......
That's why I sayyyy....
bad girl make you put it on me ser'ne ka Fu bo'od make you call on me
Maabena make you call on me
forget about the talks Dem dey hate on me oo
bad girl make you put it on me
ser'ne ka Fu bo'od make you call on me (Ehh)
make you call on me
cos my love is real and my love is not fake
Baby your backer dey make I dey craze,
it dey make I dey craze,
you for call on me,cos I wan see your face
(herrh!) make I come see your face
Your love catch me
It dey make I dey craze,
baby girl I dey craze,e be
sake of your love wey I fast forty(40 days)
(herrh) I fast forty 40 days
I been around the world, I see so many girls, but nobody no go fit take your place
They no go fit to run your race
I swear nobody no go fit take your place
(Never and Ever)
cos physically you are so so crazy
sexually you are dey amazing
and that be why I wanna make you my baby.....
That's why I sayyyy.....
bad girl make you put it on me
ser'ne ka Fu bo'od make you call on me Maabena make you call on me
forget about the talks Dem dey hate on me
oo
bad girl make you put it on me
ser'ne ka Fu bo'od make you call on me
(Ehh)
make you call on me
cos my love is real and my love is not fake
make you put it on me (put it on me)
make you call on me (call on me)
make you call on me
forget about the talks Dem dey hate on me oo
make you put it on me
make you call on me (Ehh)
make you call on me
cos my love is real and my love is not fake