Gosinnomore Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2023
Lyrics
Where dem day all the guys wey dey hustle every day where dem dey
Hustling really gat to pay make you wait o
Hold ur faith no the hate
So I step forward for the moneyyy
No backward e no dey funnyyy
No transport but I dey on journeyyy
And no time to check time
I keep grinding keep shinning
Mama tell me son son keep finding
Never let it go go keep striving
Ama let you go show outstanding
Easy on me... Now all eyes are on me.
Oluwa gan design me
Everything about me shinning and bribrighten
Easy on me... Now all eyes are on me.
Oluwa gan design me
Everything about me shinning and brighten o
Easy on me... Now all eyes are on me.
Oluwa gan design me
Everything about me shinning and brighten
Counting 360°
Blessing follow me o pass katkis
My song flyover to pass the sea
And me I wanna also flyover the sea
U know me I like do my music
And I wan live life with ease
And I don't wanna count the bridge wey I dey see
I am the Jews not the Pharisee
Go sin no more, go sin no more
No hand tighten no more
If u wan catch the owo
Go sin no more, go sin no more
If you're counting owo
No hand tighten no more no more
So I step forward for the moneyyy
No backward e no dey funnyyy
No transport but I dey on journeyyy
And no time to check time
I keep grinding keep shinning
Mama tell me son son keep finding
Never let it go go keep striving
Ama let you go show outstanding
Easy on me... Now all eyes are on me.
Oluwa gan design me
Everything about me shinning and brighten
Easy on me... Now all eyes are on me.
Oluwa gan design me
Everything about me shinning and brighten
Easy on me... Now all eyes are on me.
Oluwa gan design me
Everything about me shinning and brighten o