Para Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Gee
Iwotago the bizness
Latino OB
Idey paraaa oo
Trapping all my way to Dallas
No tell me to jaga oo
When you see me plotting on my way to the top omoba
Cus me self dey paraa oo
I dey grind everyday I want to buga oo
Me I no want carry last for this hustle matter oo
You know full story you go bless me baba oo
Man been pushin on a daily basis
Me I just wanna counting money everyday
Baba God make no leave my matter like this
U know say I don too suffer for the street
My shege is seen
I been Putin on my wida
Fvck any mother f***ing gvngster wey dey Chiva
Mama tell me keep chasing for your turn
E no go pass time e go reach your turn
You gonna make it son
Wetin my eye don see my mouth self no fit to talk
Everyday I dey grind on my way to the top
E come dey be like say I no fit to move I no fit to top
Gimme better days ahead I don tire to dey stumble
I keep it real and I do it for the fam , till eternity me I gonna shine
block boy no go stumble
I dey para oo jah
Shower your blessings on me I don suffer jara oo jah
I don tire to dey for trench dey shout tuale baba oo
Man been pushin on a daily basis
Blowing my trees and kala oo
Oluwa bless me baba oo
Me and dvgs still on the road
Steady trvpping for the doo
You know how the thing dey go
Go harder or you turn dey go
Am addicted to the blocks
Get rich or die on the call
Beast mode loading all my Glvck
Why I go quit when it’s my turn