SHA NAA Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Whoop
Hmm
Nla nla leleyi o
Omode yen le gan o
Ibadi yen yi gan o
Omo yen de n sha naa
O n para
Omoge ma kan ra
Omode yen le gan o
Ibadi yen yi gan o
Omo yen de n sha naa
O n para
Omoge ma lera fun mi o
Ole
Odun
Ole
Odun
Opor
Sha she sha naa
Omode yen sha naa
Shawty want to roll with a bad boy
Barbie say she want to roll with a big man
Barbie say she want to stunt like a bad girl
That's the reason why she want to chill with big boys
ah ahn ahn ah
Girl i got what you need
Shey you want to netflix and chill
I go hold money
Would you come for me
When i want to put it in baby
Barbie say another girl dey the picture
Barbie say she no wan fuck up my fixture
Barbie tell me she no want wahala
Say anytime she come through
She just wan dey perform
Omode yen le gan o
Ibadi yen yi gan o
Omo yen de n sha naa
O n para
Omoge ma kan ra
Omode yen le gan o
Ibadi yen yi gan o
Omo yen de n sha naa
O n para
Omoge ma lera fun mi o
Ole
Odun
Ole
Odun
Opor
Sha she sha naa
Omode yen sha naa
Shey you know me for the zanga
Shey you wan dey follow up my matter
When i been dey struggle with my mama
Oluwa don bless us ma lor kana
Back in the days won fe fi wa shey eru
No be wetin you know i go tell you
No be you go tell me wetin i go do
Omo if you shu me i go peru
Check am check am the story long o
No fit lie i no be pinocchio
To ba ri english o ma cooperate
To ba ri billing you fit frustrate
Omode yen la gan o
Ibadi yen yi gan o
Omo yen de n sha naa
O n para
Omoge ma kan ra
Omode yen la gan o
Ibadi yen yi gan o
Omo yen de n sha naa
O n para
Omoge ma lera fun mi
Ole
Odun
Ole
Odun
Opor
Sha she sha naa
Omode yen sha naa
Ole gan
Ibadi yen yi gan
Ibadi yen roboto
Make me want to dey japata eh
Ole gan
Ibadi yen yi gan
Ibadi yen roboto
Make me want to dey japata eh
She sha naa
Omode yen sha naa