A Song For Lyrics
- Genre:Reggae
- Year of Release:2017
Lyrics
Before we dey carry luga
Ayama ole
Touch me you go see my daga
Ayama ole
Halle halle hallelujah
Halle halle hallelujah
Before we dey jolly for night
Ayama ole
But now we dey jolly for light
Ayama ole
Halle halle hallelujah
Halle halle hallelujah
Caro na your eye be this
Ayama ole
Wetin you dey do for church eh
Ayama ole
She say jesus wey touch you na him touch me
Now I’m singing hallelujah
Halle halle
Ayama ole
Halle halle
Ayama ole
Halle halle hallelujah
Halle halle hallelujah
Before we dey carry luga
Ayama ole
Touch me you go see my daga
Ayama ole
Halle halle hallelujah
Halle halle hallelujah
Caro na your eye be this
Ayama ole
Wetin you dey do for church eh
Ayama ole
She say jesus wey touch you na him touch me
Now I’m singing hallelujah
Halle halle
Ayama ole
Halle halle
Ayama ole
Halle halle hallelujah
Halle halle hallelujah
Aya lele
Aya lele
Aya lele
Na jesus be the door (x4)
Caro na your eye be this
Ayama ole
Wetin you dey do for church eh
Ayama ole
She say jesus wey call you na him call me
Now I’m singing hallelujah
Before we dey yarn pattern
Ayama ole
But now we dey speak in tongues
Ayama ole
Halle halle hallelujah
Halle halle hallelujah
Eh ah eh ah eh ah
Ayama ole
Ayama ole
Hallelujah
Halle halle
Ayama ole
Halle halle
Ayama ole
Halle halle hallelujah
Halle halle hallelujah
Say before we dey kill nmadu
Ayama ole
Before we dey talk imadu
Ayama ole
Halle halle hallelujah
Halle halle hallelujah
Jimi wetin you dey find for church eh
Ayama ole
Tell me na who you dey find to kill
Ayama ole
He say jesus wey call you na him call you
Now I’m singing hallelujah
Now we no dey kill man
Ayama ole
Now we dey love man
Ayama ole
Halle halle hallelujah
Halle halle hallelujah
Hallele
Hallele
Hallele
Hallele
Ayama ole (x2)
Halle halle hallelujah
Halle halle hallelujah
Ole ole eh
Ayama ole
Ole ole eh
Ayama ole
Halle halle hallelujah
Halle halle hallelujah
Come on make we lift jesus
Ayama ole
I say come on make we praise jesus
Ayama ole
Halle
Halle halle hallelujah
Halle halle hallelujah