Dey play Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
DEZKID
You wanna fuck with the devil
Dey play
Shebi e agu koja level
Dey play
You know wan work you wan chop
Dey play
Oga ade where you come from
Dey play
Awon omo do me 2k
Dey play
See I'm not your classmate
Dey play
But you can ask me for 2k
Dey play
Run after your life o
Dey play
Run after your life o
Dey play
Don't let someone spoil your life
Dey play
But you can spoil other own
Dey play
Awon omo oni fake cuban
Dey play
Ankara lori Versace
Dey play
Obi gan gan ni cuban
Dey play
Tiktok gan gan ni scammer
Dey play
Tomorrow fit be my turn
Dey play
Make you know follow who know road
Dey play
You go suffer you go know
Dey play
Your enemy self go jonz
Dey play
Fuck you and your wide toto
Dey play
Awon omo oni photo
Dey play
Where i came from we know dey give up
Dey play
Make you know double your hustle
Dey play
Make you know follow who know road
Dey play
Client with no stress brother
Dey play
But you know wan weshe sir
Dey play
You just want promotion
Dey play
Everyday concoction
Dey play
Awon omo i lost my contact
Dey play
2/4/7 ninu gutter
Dey play
Awon mami aje butter
Dey play
Ninu aye gan won para
Dey play
Awon kan ntoro data
Dey play
Ninu dm won dara
Dey play
I know wan cheat on my man
Dey play
But let try because of you
Dey play
Please help me repost
Dey play
Only one link for 1k
Dey play
If you know gree no come here
Dey play
Awon omo zaddy zaddy
Kadi kadi
My honey my burny
Dey play
Lori whatsApp I'm grateful
Dey play
Ni real life won grateful
But miracle no dey tire jesu
Two hand for pablo and other's
Malowa ooo