![Replace ft. Nolly & LAMB CULTURE.](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/25/b46bd5f82dd24304a73d8d28c11d0111_464_464.jpg)
Replace ft. Nolly & LAMB CULTURE. Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
Dem no fit do pass this at all all
Love wey e pass my mother own own o
Mogbe them leave me go low low
But this your loving e say no no no
Replace am
Dem no fit
Replace am replace am
Dem no fit
Replace am replace am
Dem no fit
Replace am replace am
Dem no fit
Replace am
Leave the ninety-nine n you come for me
You no forsake me
Cos You always gat me
Replace am
Leave the ninety-nine n you come for me
You no forsake me
Cos You always gat me
Replace am
Jekomo
Say you no go leave me
Jekomo
And if you no comote
I no go reply you me I go lock up
Leave the ninety-nine n you come for me
You no forsake me
Cos You always gat me
This your love
Okwa nya what's up
Say you go dey with me
Till the end of time
Twenty-four/seven yea yea non stop
This your love
Dey make me feel alright
That's why
Mua ji emelu sempe
Cos you've been loving the boy
Since mgbe mpe mpe
Now tell me why
Me I no go sempe
You prepared a table for me
As onye mme mme
This your love this your love
E blow my mind e blow my mind
All the time all the time
Nobody fit to replace am
This your love this your love
E blow my mind e blow my mind
Leave ninety-nine to come for one
Nobody fit to replace am
Dem no fit do pass this at all all
Love wey e pass my mother own own o
Mogbe them leave me go low low
But this your loving e say no no no
Replace am
Dem no fit
Replace am replace am
Dem no fit
Replace am replace am
Dem no fit
Replace am replace am
Dem no fit
Replace am
Leave the ninety-nine n you come for me
You no forsake me
Cos You always gat me
Replace am
Leave the ninety-nine n you come for me
You no forsake me
Cos You always gat me
Replace am
Leave the ninety-nine n you come for me
You no forsake me
Cos You always gat me
Replace am
Leave the ninety-nine n you come for me
You no forsake me
Cos You always gat me
Replace am