My babe Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
It's your boy Austino
Sabi boy dey here so
Hard guy hard guy
Hard guy Don fall
Bad guy bad guy
Bad guy Don fall in love
I say I nor go love then
Men I dey rake
When I see this fine girl
My mind e dey
You see this fine girl
Na my kele
You see this girl
Look her well know her
Well and just beware
Cos if I dey vex oh
Dem nor fit to dey hold me oh
She be my Juliet and I be
Her Romeo
Make Dem nor touch e my babe
Dem touch I kill somebody
Make Dem nor touch e my babe
Dem touch I wound somebody
Make Dem nor touch e my babe
Dem touch I kill somebody
(Make Dem nor touch e my babe)
(Make Dem nor touch e my babe
My babe my babe)
Forget, anybody touch
You for the street, e go collect
Girl I dey on your waist
I nor dey regret
Our love, na on a low
Nor fit share
See
You dey high me like
Monkey tail oh
Even when money
Nor dey oh
you dey always tell
Me say oh
oga ogadigide oh
Because everyday oh
Man self dey pray oh
Say you go come my
Way oh
So even if I dey away
Make Dem nor touch e my babe
Dem touch I kill somebody
Make Dem nor touch e my babe
Dem touch I wound somebody
Make Dem nor touch e my babe
Dem touch I kill somebody
(Make Dem nor touch e my babe)
(Make Dem nor touch e my babe
My babe my babe)
Eeh
like money tail you
High me like monkey tail
It's your boy Austino
You dey high Austino
Ah ah ah yeah yeah yeah
Ah ah
Sabi boy