God Abeg ft. Sunny Pee Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
Sometimes I feel like giving up
Infact, I gave up many times
I even ask myself
If you still dey your throne
Poverty use suffer
Sow agbada and sokoto for me
If not for hope
I no know where ibfor dey eh eh eh
Naim make I carry myself
Come before your throne
Na you be my last but stop
Na you be my only hope
I've known you as a father
I boldly call you father
Jesus I am on bended knees
God abeg
Jesus abeg o
Na only you I get
Na only you I know
God abeg
Jesus abeg
Hear my cry and wipe my tears away
The wahala wey dey this life
Otikpo kpo kpo kpo
Na you be Alagbara
You are bigger
Ands stronger o lord
Man no get solution
Man go even add to the problem
ChimoZamo zamo
I don't want to live as a beggar
I don't want to live as a looser
I don't want to live as a slacker
When my father is the king of kings
Owner of the heavens and earth
Commander of the heavens army
Jesus I am on bended knees