Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

If she really want it she could stay o

Free my mind everyday

Too many evil so i stay low

I just dey hustle for my pay


Say she wanna be famous o

Pray to god make dem tame us o

God no shame us o

Person wey no chop no dey flex muscle


Girl picture your body four ways

No be ordinary thing wey you dey carry for waist

So what's the probability that I could make it rotate

To the best of my ability i no struggle for fame


She say this boy you do me something o

Stupid loving

Give me more please I want more

Do me something o

Stupid loving

Give me more please I want more


If she really want it she could stay o

Free my mind everyday

Too many evil so i stay low

I just dey hustle for my pay

(but)

Dem still dey find something (eh eh)

Shori fere shé lon pami bé û ti

Soro soke baby sho mamoti

Pass twelve all her eyes dirty o

Dem still dey find something (eh eh)

Shori fere shé lon pami bé û ti (pami)

Soro soke baby sho mamoti

Pass twelve all her eyes dirty o


See this your don Dey shook heart o

Girl me I can't shout

I tell her come make we go south

Come my place come my place


Girl picture your body four ways

No be ordinary thing wey you dey carry for waist

So what's the probability that I could make it rotate

To the best of my ability i no struggle for fame


She say this boy you do me something o

Stupid loving

Give me more please I want more

Do me something o

Stupid loving

Give me more please I want more

(more)

I know you think it's better if your capture my soul

(free my soul)

Maybe after that I should just let you to go

Beating rounding bushes of the edges of love

Dey my side feel alright


Feelings I no deny

I no too send anybody

(when i'm) with you I wan go south

Take you to meet my mom


If she really want it she could stay o

Free my mind everyday

Too many evil so i stay low

I just dey hustle for my pay


(But)

Don't you let me sink my energy

Give you sweet sweet melody

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status