![Good ass outro](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/02/474f5cafdf1d4be1891339ec4365ee5fH3000W3000_464_464.jpg)
Good ass outro Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
I love Imole
Nanananana
Imole
Acebors got me on this shit once again
Like
Nanananana
Imole ye see see
2022
Wetin man go do
The hustle pressure like say
man don reach 32
So far it's really my best year
I see many things wey make my eyes tear
I tell them Imole is coming
But them no won hear
Like I'm nasty
I got my juice back
Imole
That's a big name
I fell in love with
Money, pussy and the fame
The game gat me in pain
But I no dey shame
The only regret nah
If my mama is still the same
I buckle my shoes and still no forget the lace
The big bag, money mind
Nah money we chase
One of the people wey dey always trouble my life
Nah whatsapp billers
They can frustrate your life
I no dey lie
Err night I dey on my grind
And if I die I die
And if I live I live
I pray for God blessings
Save my soul and save me
This shit is getting messy
When I no be Messi
Play the game endlessly
I'm just another person
Legend in the making
Sapa nah the main thing
Nah hungry dey motivate
Your billings dey irritate me
Oya pause
Where my colos
Where the light
Me I don't know
Egbon
You go believe
If I tell you
I no get shishi
For my kolo
You don't know what I've pass through
You just came through
Like a fool fool
Orun nah heaven
You go kuku
Me and you no too dey cool
And I know you
If I bill you
You sef nah scope dude
My ex girl text me yesterday
Say she miss me
Make we meet
On a low
Make we talk things
But I know
In her mind
She really miss her old D
Sorry baby baby
I just replaced you
With two new babies
If you give me head
I will think about it
And I'll call you
Maybe I can add you to my baby
Imole
Acebors innit
One time