![Bunka](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/07/b252e592bafe4134b326387d50a3c91b_464_464.jpg)
Bunka Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Bunka - FemzyDaraw
...
Pass me d bunka
We d loud and d rizzla
liquor, or Odogwu bitters?
Any 1 doesn’t matter
Ma sha Dey hit dix gbana, smoke ma kush
N Dey on ginger, adulthood na
Depressin, without weed I deed be sober
Dis life is a journey
Dah No man knows D ending,
There’s noti u can tell me, even
Pastors shuld stop pretending
Dey don’t care if d congregate
Ar suffering
All Dey want s tithes n offering
Dey ain’t saving no souls,
all they do is savin d money
chorus;
If not 4 MJ, a 4 no Dey here
Rolling up everyday ,E may men
Stay sane, above d bulshit N
Pain, wey dem men Dey face
So we go pop champagne
Oya let us sail
Life wit drama
e jam u, u go stagger
We smoke up, we no bother
Wen u ontrip u 4get d matta
A trip 2 colorado
Trabaye biti ramanjago
moves like offset N quavo
Makn money lik C Ronaldo
Me don pay my dues
Now I have notin 2 loose
A been smokn kush all day
nigga live by his own rules
Never see no fucken manshy
Hu can tell Me wat to do, cuz a
Enter See d lit Nigga me A no be ju
A no be ju