Ease My Pain Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Give me something to ease my pain
Make I take make I dey okay
Make I nor kon dey think again ehen en
Give me one plate of nkwobi and one
Bottle make I wetu obi
Cos many things just dey sup slowly
But me i nor fit kil person
Kelechi don get big baka
She nor dey greet again
She dey Waka Waka Waka
If she nor get 30k na wetin she gain
Nor be say I dey preach Bible
This na my girl I dey talk about so oh
Doh me I dey give vibe oh
But thesame time I dey pass message oh oh
You get many you nor get extra life
Brother
Last last everybody go die
I pray to God that I never die till I get
That one legacy that I pray for
Mama call say she never cha
This early morning I don chop breakfast
All because I nor get the kpa
Give me something to ease my pain
Make I take make I dey okay
Make I nor kon dey think again ehen en
Give me one plate of nkwobi and one
Bottle make I wetu obi
Cos many things just dey sup slowly
But me i nor fit kil person
So many friends but them hypocrite
Dem go follow you finish ten create
But press am leave you wen
Money dey, money nor dey eh
See na rat inside dey go outside go tell the
Outside say food dey inside so be careful
Who you call guy, who you call gee
Austino pounds.....