God Boy Lyrics
- Genre:Afrofusion
- Year of Release:2022
Lyrics
Sound so Fresh !
Coming first amma king like that
They wanna kill my vibe
Let them try won le me ri mi ba
Highness, Igbo mo ti sha
ERAH for my zone I bad
Eruku wey dey my back
Saw many face but know me kpa
Plenty money wey go ease my
Mind
Give them vibe wey go make dem Mad
Gbedu wey high like crack
Lonely you dey miss me na
Your serious girl I dey knack am kpa
See crowd wey I meet for Mars !
Allihamdulilahi but I no relax
10 times I dey heat my charge
Fly time make l no loose guard
Ori buruku back to sender
Enemies wan feh kin tire
See my cars see my desires
OWO por see my designers
Wani yea this man is fire
Oti lor money important
Give me jazz make I dey zaza
God boy living lowkey lifestyle
Eh Oju ti le Ri
Men I sah kokari
Men I Troll dem party
Got No time No worries
Verse 2 imma put on the cross now
Take a Look at me eye now
Imma king ,Outside no hide out
Otimor Boye’n lor crusty crab house
Say its enough, ye ye
You no fit to handle the boy Gege
Me I be repping the World tey tey !
Feel free to call me the God yea yea
Make I sample your oroma
Ye we tug but we sweet walahi
You + me baby all over
Come drain me like vampire
Wey you suck on my cum cum ba
Me I fit to faraya o
But me no want alakoba
Fresh GIMMIE beat , then I firerrrr rrr