Sapa Dey ft. Big Poko Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Mm mm mm mm (ije)
Mm mm mm mm (ije, ije)
Mm mm mm mm (ije)
Mm mm mm mm
Sapa dey (eh)
God abeg oh
Sapa dey eh (hmm)
God abeg oh (ahh)
I know say you be bad bitch, bad bitch but make I whine you small
The ting wey you carry fi to carry person fall
Since a nigga saw you nigga can't sleep at all
I'll whine you in person, I'll whine you for call
Oh Lord na who call now, shey na Ufoma, or na Bukola
I for fit to know if I get truecaller
If na newcomer, Siri save number oh
Sampata umpoto wa
I'll make your brain and your clit go to war
Why you con dey, Sapele umm Ikota?
You forget where you from cuz my hmm make you uh uh
Calm down I won't go to her
You say you want the sweets I've been keeping for her
Na why you con dey, Abraka umm Lokoja
You forget where you come cuz my hmm make you uh uh
I got 99 problems (I got 99 troubles)
But woman no be one
I dey satisfy for them (I dey satisfy all of em)
But them never understand
I got 99 problems (I got 99 troubles)
But woman no be one
I dey satisfy for them (I dey satisfy all of em)
But them never understand
Falijet ohhh falijet (Falijet wahala)
If we no go fuck
No dey waste my time
Money no dey for the girls (money nor dey my hand)
I no dey look Uche face I dey talk my mind
Falijet ohhh falijet (Falijet wahala)
If we no go fuck
No dey waste my time
Money no dey for the girls (money nor dey my hand)
I no dey look Uche face I dey talk my mind
Melancholy, it's not funny
Already fucked her but she still calling
She said what she want, is not money
She likes the kurupka, nak ah nak
She say I be oga
Small boy with a big man kuluta
Always bragging that she fucking with the star
Yall already know the vibe when you hear the sound yea
Last night was entertaining (I know)
Her first time but she amazing (oh no)
She a celibate and she dey my place
On daily base she dey whine waist
Took a bad man on a high way (but)
Sapa dey eh
God abeg ohh
Sapa dey yeh eh
I got 99 problems (I got 99 troubles)
But woman no be one
I dey satisfy for them (I dey satisfy all of em)
But them never understand
I got 99 problems (I got 99 troubles)
But woman no be one
I dey satisfy for them (I dey satisfy all of em)
But them never understand
Falijet ohhh falijet (Falijet wahala)
If we no go fuck
No dey waste my time
Money no dey for the girls (money nor dey my hand)
I no dey look Uche face I dey talk my mind
Falijet ohhh falijet (Falijet wahala)
If we no go fuck
No dey waste my time
Money no dey for the girls (money nor dey my hand)
I no dey look Uche face I dey talk my mind
Sapa dey (umm, mm mm)
God abeg oh (umm, mm mm)
Sapa dey (umm, mm, mm mm)
God abeg oh (mm, umm, mm, mm mm)
Sapa dey eh (mm, umm, mm mm)
God abeg oh (umm, mm mm)
Sapa dey eh, eh eh (umm)
Omo God abeg oh, God abeg oh