Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Girl I'm so wavy lately, Falling for your love

Intoxicated baby, Got me drunk in love

Girl I'm so wavy lately, Falling for your love

Intoxicated baby, Got me drunk in love


Girl!

I'm lost in your love

I'm lost in your love baby

Oh! Girl!

I'm lost in your love

I'm lost in your love baby


Yeah I'm lost in love

Even if na juju me I fit conjure

If no be you cook baby I fit no chop

Na only you wey dey make me feel on top

On top!

Say I dey run dey come

For your domot say me I no gree comot

For your matter I no dey doubt like Thomas

If na marathon then me I no go stop girl!


Girl!

I'm lost in your love

I'm lost in your love baby

Oh! Girl

I'm lost in your love

I'm lost in your love baby


Twinkle twinkle little star, Baby girl you shine oh no

Pretty smile yeah me girl you fine, oh no

Only you dey enter my eye, oh no

Gimme good vibes and burst a likkle whine, oh no

Rosy only you dey make me smile, you know

You dey shine even from afar, you know

Girl


Girl!

I'm lost in your love

I'm lost in your love baby

Oh! Girl!

I'm lost in your love

I'm lost in your love baby


Twinkle twinkle little star, Baby girl you shine oh no

Pretty smile yeah me girl you fine, oh no

Only you dey enter my eye, oh no

Gimme good vibes and burst a likkle whine, oh no

Rosy only you dey make me smile, you know

You dey shine even from afar, you know

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status