
Mellow ft. Killer Boy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I like the things that you do
Oh my baby
Me and you omo ka joma jete
Make you move non-stop
O ma ba ola nle
Say make you do the things
That you do oh mi girl
Pon a replay
If you call me make i come Moma tete
Make i no go loose gaurd
On you baby
Bornie and clyied
Romeo and julie
Na you i want
Other girls wanna do me
Na you dey
Dey console me
Say na you dey hold me
Whenever i'm lonely
You so bad
Baby you dey ride
Ride ride
Come baby girl
Make we go boogie down
In a me ride we dey cruise round town oh
Baby oh yeah
Hello baby hello
Sweetie sweetie yellow
The way that you bend low
You go make a bad man mellow
Hello baby hello
Baby jé a jòma roll
Me i gbadun this your parol
You go make a bad man mellow
Spiritually Something
Wetin you do young boy
Wey go make your body sick Omo na one thing
No dey do me strong thing
Wa
No dey put hand for breast and swear
Because i know say all the girls cheat
Omo you do me
Strong thing on a high way
If i kiss you i no go tell nobody You dey jonze me
On a high grade
She say make we vibe
Make we gyrate
Skin to skin her body tightly
Baby do me on a normally
See her body calling me
Hello baby hello
Sweetie sweetie yellow
The way that you bend low
You go make a bad man mellow
Hello baby hello
Baby jé a jòma roll
Me i gbadun this your parol
You go make a bad man mellow