![I Dey Bow (And PaulPlay Diaro)](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/49/6B/rBEeMVmxVgCAbStYAADbmZs1qIM073.jpg)
I Dey Bow (And PaulPlay Diaro) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Ah ah ah we lift up your name
For you deserve all our praise
Awamaridi ni agbara oba mi
Eyin ma lolorun awon oke igbani
I’ll keep praising your name
Komo araye pe okiki re
I’ll keep lifting your name
Komo araye fori bale
I dey bow oh papa
I dey bow for you papa
I dey bow oh papa
I dey bow for you papa
Enemy dey be like sey dem block my way
Principality kora jo lori oro mi
Dey carry wahala carry problem for me
Back to sender
Baba when you hear my cry my story change
Ugbangiji nama chema na
Oluwa too dey bless me now
I can see the cloud is clearer now
Oluwa ti se
Ah ah ah we lift up your name
For you deserve all our praise
Awamaridi ni agbara oba mi
Eyin ma lolorun awon oke igbani
I’ll keep praising your name
Komo araye pe okiki re
I’ll keep lifting your name
Komo araye fori bale
I dey bow oh papa
I dey bow for you papa
I dey bow oh papa
I dey bow for you papa
Osho gbogun
Aje gbogun
Esu gbinmo po
Holyghost fire jo won mole wuru wuru
Papa your favour is all i see
Wey your blessing dey fall on me
Oun lololufe okan mi
Dansaki re baba
Ugbangiji nama chema na
Oluwa too dey bless me now
I can see the cloud is clearer now
Oluwa ti se
Ah ah ah we lift up your name
For you deserve all our praise
Awamaridi ni agbara oba mi
Eyin ma lolorun awon oke igbani
I’ll keep praising your name
Komo araye pe okiki re
I’ll keep lifting your name
Komo araye fori bale
I dey bow oh papa
I dey bow for you papa
I dey bow oh papa
I dey bow for you papa
Its you papa
Holy spirit na the chairman
Young biggest god wey dey dwell for my inner mind
I no fit fall he dey hold me with him right hand
And my spirit soul body go dey hype am
Giving you the praises you deserve I don’t send all the enemy
Na only you fit stand for my back and ***
Your word dey control my economy
Bank dey for up bank of the lord
Me I no go beg for bread
Me I no go suffer lai lai
Me I no go beg for bread
Baba god dey my side gan gan (x2)
Ah ah ah we lift up your name
For you deserve all our praise
Awamaridi ni agbara oba mi
Eyin ma lolorun awon oke igbani
I’ll keep praising your name
Komo araye pe okiki re
I’ll keep lifting your name
I dey bow oh papa
I dey bow for you papa
I dey bow oh papa
I dey bow for you papa