Jah ft. BJ Show Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Lone lone
Kcc on this one
Bj show oh oh oh
Na only you i get, i no get anybody
If human fail me, i must to call on you
Many many things, wey man don dey face
Many many things, wey eyes don dey see
Moti jiya jiya, i need your blessings
Many failed promise, e dey do me dirty
Me sef wan blow, i won get the money
So many times wey man don fall
Oju tiri many things tenu koleso
Bad days are gone, now am getting stronger
But man never cry hope never die
Many pain that am feeling in my life
It's been long time, omo i no go lie
Alhamdulilahi, i thank you my God
I go down on my kneels, then I pray to my jah
Iya gbadura, baba gbadura
Ridwanulilahi you're going higher
Oh yah jah jah jah
Ogun aje jah jah jah
Ogun aiye jah jah jah
Make dem leave my life right now
I will never bow bow down
Ogun aje jah jah jah
Oh jah
Been through hell and i'm back
Seen the light and the dark
No be small thing my dog see
Before e start to dey bark
Omo aye le, tobariwon kosa
Dem no like designer, afi toba wo aso tosha
Iya gbadura, baba gbadura
Kin kore oko dele, make i get the mula
My hope is in you oluwa
Tori kosebi kosara to ma shanuwa
I no dey trust nobody
Mio le je ki enikan kan fimi ko body
Bless my voice and my way oh Lordy
And everything i lays my hand upon
I no dey trust nobody
Mio le je ki enikan kan fimi ko body
Bless my voice and my ways oh Lordy
And everything i lays my hand upon
Iya gbadura baba gbadura
Ridwanulilahi you are going higher
Oh yah jah jah jah
Ogun aje jah jah jah
Ogun aye jah jah jah
Make dem leave my life right now
I'll never bow bow down
Ogun aje jah jah jah
Oh jah
Oooh
Iyami mapemi, baba mi mapemi
Ridwanulahi kemi mashe beru
Ohun ti oda shin bo wadara
Meje meje malorin taman'ko
Levery Sunday, when we Dey our church
Many enemies wey dey our back
Nobody pray make him pikin die
Anywhere we go ki olorun mashowa
Iya gbadura baba gbadura
Ridwanulilahi you are going higher
Oh yah jah jah jah
Ogun aje jah jah jah
Ogun aye jah jah jah
Make una leave my life right now
I'll never bow bow down
Ogun aje jah jah jah
Oh jah