
KILONSO Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Zaza cruise yea yea
Olololololo
Maka zuzu make way way
Ladies and gentlemen
Welcome on board tonight
We go dey party all night
No time for jealousy
All we do is fantasy
Sha fora ma fata si
Gucci and versace
Maka zuzu make wayway
I know wan know worry
You get tonight
Lets jay and feel alright
Maka zuzu make wayway
Live to another day
Oluwe bami we igbo
I just wanna feel alright
Somebody pass me the shayo
I just wanna jolly all night
Kilonso
Bebe nlo
We still dey dey on the motion oo
Kutu gbangban
Pade mi lorita
Lorita meta
Somebody call me anita
Kutu gbangban
This night na to jolly all night
Aye loba n je ku
Lemme enjoy my life oo
I dey on a sensimilowkey
Yeeeeee
Eni ori bade lade
Lon joba
Awon omo minnisota
Won fafa ku fa
Won zeze ku ze
Won parameter
Awon omomi won gbonkankan
Kilonso
Bebe nlo
We still dey on the motion oo
Kilonso
Awon omo minnisota
Won fafa ku fa
Won zeze ku ze
Won parameter
Kutu gbangban
Pade mi lorita
Lorita meta