![Lose Control (Pretty girl)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/09/43e791ab207a4e4f99d67ce8094348e4_464_464.jpg)
Lose Control (Pretty girl) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Tell me
Shey you dey feel am
Yeah
You know how it is y'all
She want to be my lover
Say she like me o
Say my thing is sweeter
O ti fe la mi o
She be feeling the nigga
She no go let me go
Cause everywhere wey I go she sef she won go
See me see wahala
She call me zaddy o
She wanna do me every time wey she see me so
She say I get power na why she want me o
Say I be Superman she no go let me go
Oya tell me what's up
Ooh she say hold me tight
She no want another oh
Say make I bring it on
Give it to me kpe kpe kpe
Me I no dey play play play
Oh oh
I don dey look you tey tey tey
Na me and you today day day
She say she likes it slow
Slow
Slow
Slow
I give her some more
More
More
More
When I do she say ooh
Ooh
Ooh
Ooh
Then she say tease me tease me tease me baby
You make me lose control oh oh
Pretty girl
Eh eh
Oya back it up make I see you
Pretty girl
Eh eh
You too much I dey feel you
Pretty girl
Eh eh
The way you scatter the floor I dey fear you
Pretty girl
Eh eh
Oya bend down make I bless you
Bless you
Yes you
I been dey view you from my rear view oh
Rear view
Yes true
You got a bad man I'm feeling like an SU SU
Yes you
Ooh ooh ohh ooh ooh ooh
Nobody dares to oppress you
Cause last last na me get you
Oh oh oh oh oh
Oya tell me whats up
Ooh she say hold me tight
She no want another o
Say make I bring it on
Give it to me kpe kpe kpe
Me I no dey play play play
Oh oh
I don dey look you tey tey tey
Na me and you today day day
She say she likes it slow
Slow
Slow
Slow
I give her some more
More
More
More
And when I do she say oh
Oh
Oh
Oh
Then she say tease me tease me tease me baby
You make me lose control oh oh