My Heart Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
See I
See I started on the street
Till I turned to a boss
Thing you no sabi
You don start to dey judge
Make you take am easy
Me no like to dey floss
Dropped a lot of shit
Like person wey dey purge
Yeh
Alvaro Recoba
Stunting and balling like Pogba
Relaxing my soul with some yoga
Me I Pogba Mr lover
See me I don tire for your criminology
You turn me to suspect you need apology
Your ex boyfriend still be calling me
And all this complications
Dey make we wanna leave
This na small problem
Why you contact police
Any small thing say
Na madness unleash
Me I don tire I Dey Reach out for peace
But you no dey tire you
Dey never Dey gree
Good good loving, e dey my heart
You the only one wey dey my heart
But if you give 'em chance dem go steal my heart (o my heart)
Baby just keep it on a low
(My heart)
Baby girl je ka jo ma jo
(My heart)
All these girls dey wan dabaru
(My heart o my heart) Dab dab daba daba ru (My heart)
Always listening to what friends says
Then I talk you back to your senses
Plenty talk give me headache
Baby don't he adding to my headache
See me I don tire for your criminology
You turn me to suspect you need apology
Your ex boyfriend still be calling me
And all this complications dey make we wanna leave
This na small problem
Why you contact police
Any small thing say
Na madness unleash
Me I don tire I Dey Reach out for peace
But you no dey tire
You Dey never Dey gree
Just like a melody, e dey my heart
Good good loving, e dey my heart
You the only one wey dey my heart
But if you give 'em chance
Dem go steal my heart (o my heart)
Baby just keep it on a low
(My heart)
Baby girl je ka jo ma jo
(My heart)
All these girls dey wan dabaru
(My heart o my heart)
Dab dab daba daba ru
(My heart)
Pass me the splif make i light it up
Time no dey so forget wrist watch
Girl you know say I gat the magic touch
Wey I fit to cool you down
When your head dey touch
Any small mistake
You don gist all my padi
Me self I be living thing like Mr Naija D
Loving and hating me do me lika diss
But you gat me wanting more like my name Oliver Twist
Just like a melody, e dey my heart
Good good loving, e dey my heart
You the only one wey dey my heart
But if you give 'em chance dem go steal my heart (o my heart)
Baby just keep it on a low
(My heart)
Baby girl je ka jo ma jo
(My heart)
All these girls dey wan dabaru
(My heart o my heart)
Dab dab daba daba ru
(My heart)
Girl you Dey my heart
Girl you Dey my heart
Girl you Dey my heart