My Woman Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Oh oh
She is not my friend
She is my Shima
She is my woman
She is my lover
I carry her for head
I cannot defy her
She is my fila
She is woman
Oh lord
Emi oshomo
This kind girlie o
They make me do like bolo o
Other guys dey pressurize
Hope you no go compromise
Come make we legalize
You know its you i got in mind o o
Tell the few
Tell the audience
All dem niggas wey dey fall skirt
Make dem mute
Make dem stop there
She is not a hoe
She is my girl
Oh oh
She is my Shima
She is my woman
She is my lover
I carry her for head
I cannot defy her
She is my ruler
She is woman
Many guys wanna have a taste
She will never give up her plate
She is obviously the best
Never mind never agitate
Shift give my baby chance
Give my baby chance
Let her live her
May we live our life
Oh oh oh
She is my Shima
She is my woman
She is my lover
I carry her for head
I cannot defy her
She is my ruler
She is woman
Oh lord
Emi oshomo
This kind girlie o
They make me do like bolo o