Wonder Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
I dey wonder wonder wonder
I dey wonder wonder wonder
I dey wonder wonder wonder
I dey wonder wonder wonder
Killings everywhere
Dem say water no get enemy
But see as flood dey carry my people dey go where dem no know
Olopa na ur best friend
(Na wetin dem talk)
But dem dey oppress the youths dem
2020 oh, something happen for Lekki toll gate
Dem shootu shootu oh
Dem kill my brother eh
Dem shootu shootu oh
Dem kill my sister
I dey wonder wonder wonder
I dey wonder wonder wonder
I dey wonder wonder wonder
I dey wonder wonder wonder
I dey wonder wonder wonder
(Why oh why see as mama dey cry o)
I dey wonder wonder wonder
(Why oh why see as papa dey cry o)
I dey wonder wonder wonder
(Why oh why see as mama dey cry o)
I dey wonder wonder wonder
(Why oh why see as papa dey cry o)
Sapa don finish my people
Hunger don finish my people
Insecurity for the nation
Me I don lose my patience
No no no no no no
Yea yea yea yea yea
Dem shootu shootu oh
Dem kill my brother eh
Dem shootu shootu oh
Dem kill my sister
I dey wonder wonder wonder
I dey wonder wonder wonder
I dey wonder wonder wonder
I dey wonder wonder wonder
I dey wonder wonder wonder
(Why oh why see as mama dey cry o)
I dey wonder wonder wonder
(Why oh why see as papa dey cry o)
I dey wonder wonder wonder
(Why oh why see as mama dey cry o)
I dey wonder wonder wonder
(Why oh why see as papa dey cry o)