Life 3 ft. Trevv Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
Life 3 ft. Trevv - OGC
...
Do you know me
I know wan read
I just wan smoke kpoli
E been no funny
Do you know where am coming from
Many things wey I neva talk
Many nite I wey I neva sleep o
Many songs wey I neva sing o
Many setbacks ah no dull oo
Many hard times ah no fall oh
Ah go still rise if I fall
I believe me I go follow
Help me find my way
Oluwa ti shee
Oluwa mi soro
Jeka soro
I no want kpolo kpolo
I just want to dey turn up
All nite long
Ah no want make mistake
Ah no want go astray
Ah no want make I want make the money come my way
Trevor what you have to say?
Eruku my brother
Shey we still dey for the matter too many problems and wahala
Make I no come and kolomental
Na me wear my sandal
So pass me the kanja
Give me lighter
I swear e no matter
Na God be my kacla
Still on my grind and I neva stop
Many three nites and I never chop
Wait for time (no) I dey look my clock
Mama still dey pray and hustle uppp
Wetin I see commot water from my eyes
Cause I don’t listen I stick to the grind
Sapa bien Mecy
Only me can see
The money give me vitamin c
The more you look the less you see
Sapa bien Mecy
Only me can see
The money give me vitamin c
The more you look the less you see
Help me find my way
Oluwa ti se
Oluwa mi soro
Jeka soro
I no want kpolo kpolo
I just want to dey turn up
All nite long
Ah no want make mistake
Ah no want go astray
Ah no want make I want make the money come my way
Trevor what you have to say
E been no funny
Do you know me
Do you know
Do you know where am coming from
Many things wey I neva talk
Many nite I wey I neva sleep o
Many songs wey I neva sing o
Sapa bien Mecy
Only me can see
The money give me vitamin c
The more you look the less you see
........