Barawo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
You no get money
You wan do dorime
You no get money
You wan do dorime
You no go school
You wan be president
Even if na true
We no get evidence
Money wey dem chop
Nah 100 percent
See their bigi belle oh
Hungry barawos
Bigi belle oh
Hungry Barawos
Dem fit kill their brother oh
Just to make that paper oh
(Yeah yeah yeah yeah)
This my sweet melody
E dey give them ijedi
E dey give them worries
Mo gbọ pé wọn wami oh
This my sweet melody
E dey give them ijedi
E dey give them worries
Mo gbọ pé wọn wami oh
Ọmọ ọpẹ lọ mọ yẹn oh
You go gbádùn mi gan
Ọmọ ọpẹ lọ mọ yẹn oh
You go gbádùn My song
Feel my sweet melody
Alagbe laiye yí o
Jeje laiye
Alagbe laiye yí o
Ẹ jẹ ká Jaiye jeje
Tryna survive on the streets
Make nobody here judge me
Suffered so much mentally
But I gotta keep going
Mama told me Santeri
You just gotta keep praying
But I'm gonna lose my patience
Cos this life is not waiting
Barawo (yeah)
Dem be hungry Barawos (yeah)
Bigi belle
Hungry Barawos
Dem fit kill their brother oh
Just to make that paper oh
(Jejejeje eh)
This my sweet melody
E dey give them ijedi
E dey give them worries
Mo gbọ pé wọn wami oh
This my sweet melody
E dey give them ijedi
E dey give them worries
Mo gbọ pé wọn wami oh
Ọmọ ọpẹ lọ mọ yẹn oh
You go gbádùn mi gan
Ọmọ ọpẹ lọ mọ yẹn oh
You go gbádùn my song
Feel my sweet melody
Ṣantẹri lomo
Ọmọ ọpẹ lọ mọ