Ginà Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Ginà - Victor Vica
...
Ahhn ahhn ahnn
Ahhn ahhn ahhn
Ahhn ahhn ahhn
Leave them
Leave them
Lemme dem make dem do their thing
Since when
Since when
All of them wan be your g
Ah make you tell am
Give them
Give them
If you no wan to do kpanchi
Since then
seive them
If you want to see faking
If you understand
I know all of them
If you want to be with every single one of them
I no want Dey living like a Nigga with no bread
Even if e mean make you Dey Call me Peter Pan
Listen to the song make you dancey to the band
Every Nigga wan Dey do like e be jagaban
But if you go reason when I calling you my friend
I go tell you things wey dey bother me for head because
The thing gino gan
The thing gino gan
The thing Gino
Make you tell man
The thing Gino gan
The thing Gino gan
The thing Gino
Make you tell man
The thing ginà gan
The thing ginà gan
The thing ginà
Make you tell man
The thing ginà gan
The thing ginà gan
The thing ginà
Verse 2
Every other time we Dey vex
On God fa we Dey vex
On top am we Dey bless
I no Dey fit count all the flex
Uncut fam in a mess
I roll out with the best
If you want to be my friend
You have to be your best