Hustling & Balling ft. KODii S.O.G Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Aeou
Yeah
Yaro
Everybody looking nice
All my people want to Turnup
Shine your eyes to roll the dice
Double six O boy na jackpot
She like to Doh Dee Doh Dee Dah
She get the water wey dey fill up
Make I drink from your Uu ohuu
And you know what I'ma do you
Whether na white Whether na black
No situation way we no dey ball
Omo dey yi sha ma she suru
Omode ye ma je kin shubu
Weather na big Weather na small
No condition wey we no dey ball
Omo de yi sha ma she suru
Omo dey yi
Fimisile kin Jayie mi o
Yeah
Mon jayie mi o
Efimisile kin shaiye mi o
Yeah
Mon jayie mi o
Jaiye mi o
Yeah yeah
Skata Skata
Mamacita eh
One time she dey burst my dada dada
Tell me waka waka
Oh, my fada fada
Eh
Mamacita
Pongolo skama kata ka
Eh
Kaya ma ta ka ta ka
Bust my Dada
Why are they asking me say wetin be the source of this my wealth
When you no know all the time wey me I dey busy dig my well
Monday to Sunday me I dey knack Ka Kam
I no come to shere
Ki won lo bere
Uh wee
Weather na Bluee
Weather na jazz
Weather na afro juju or na Rap
And if you want some RNB
I can give you, you know as e dey be
Enter Paris Fly overseas
Next tomorrow we go shut down Madrid
Then to UK to eat some food
Straight to Ghana you know as I dey do
Mon Jaiye mi o
Mon jayie mi o
Efimisile kin shaiye mi o
Yeah
Say, Mon jayie mi o
Jaiye mi o
Yeah yeah
Skata Skata
Mamacita
Eh
One time she dey burst my Dada dada
Tell me waka waka
Oh my fada fada
Eh
Mamacita
Pongolo skama kata ka
Eh
Kaya ma ta ka ta ka
Bust my Dada
Djembe drum interlude
Kenny Wonder lele