![Sope ti e ft. Audiofriday](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/03/16f7c3181c54461ebb43cc0b06bf8e28_464_464.jpg)
Sope ti e ft. Audiofriday Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Many don come many don go
Many don hook for the go slow
Some dey high way but na wrong road o
Sope ti e
Living the life with no regret
Even when challenges come me I no fear
No wan loose my way I no wan fuck up
Jaiye jaiye kin sha ma jaiye lo
Sope ti e sope (Mo ti sope)
Sope ti e sope (Mo ti sope)
Sope ti e sope
Omo olope le mi
If dem dey share money
Shey you go comot body
Abi you go join body
I no know wetin future hold
But i dey hold bitcoin
Na just incase say
This economy go switch off
I no dey like to dey chop beef
To ti ro
But mo man wa gbin ti ma sa
Nibi tojo ti ro
Mo sope fun good life
I gbadun the good vibe
Sometimes i dey live hood life
Forget say i look nice
E fun min breadi full slice
Pelu ewa 2900
Dodo yen bi 2500
E shock you salute twice
Started from the bottom i be like butt rashes
No be DJ turn table so you cant scratch it
If dem dey share money me i dey join body
Na why i sing gimme money
Make e work for me
See I dey catch Raba now
I no dey catch feelings
Oluwa and all him angels dem gat me big
So dey ready many people go dey sote ti e
Many don come many don go sope ti e
Sope ti e sope (Mo ti sope)
Sope ti e sope (Mo ti sope)
Sope ti e sope
Omo olope le mi
If dem dey share money
Shey you go comot body
Abi you go join body
I can not come and kill myself
Nobody want to know my fears
Nobody dey to wipe my tears
Many things can be so tempting
Anything can be a blessing
No wan loose my way I no wan fuck up
Jaiye jaiye kin sha ma jaiye lo
Sope ti e sope (Mo ti sope)
Sope ti e sope (Mo ti sope)
Sope ti e sope
Omo olope le mi
If you no hear you no hear dem no dey tell person
Na when the time reach small you go learn lesson
No go dey jabo like house way no get decking
If yetunde yansh small make you near blessing