![Journey days](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/31/00d441174daf431d91d23ca484382cea_464_464.jpg)
Journey days Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2022
Lyrics
Oluwa ma gbagbe mi
I been waiting for too long
It feels so crazy cus the journey don dy long
Oh hii
Yeah i praise d lord
Me I light up and breeze in all
Oh story high
Orza weh Dey form for him mate sey
Old takers no fit to relate te
God make I see another taste te
Make I show YOu say i need the Grace se
It's the journey days
It's the journey days
Oh journey day
Yah
Make my case no go be like that of unfortunate
It's the journey days
It's the journey days
Oh journey day
Yah
Make my case no go be like that of unfortunate
All Time I been putting my best
So I can meet up with dreams and say Oh lord it's a victory at the end
Me light up ma ganja and gbolly
See far away
All around feels lonely
It's 4years now and no loving
E kan be like I need something
Weh no go make man
B like say he don dy craze
If you don't wanna feel a dime
take molly
If you no want matter make e rise
Call holy
Na soso story you dy find
Boom fada body one time if dem misbehave
Na na
It's the journey days
It's the journey days
It's a journey day oh journey day
Yah
Make my case no go be like that of unfortunate
It's the journey days
It's a journey day
Oh journey days
Yahh
Make my case no go be like that of unfortunate