Dem Go Know Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Yh yh
Dededi
Hold on bad man don't you confuse it
Me I got the talent and I swear me gon use it
Shout out to all of my people in the ghetto
Me I sing the song that make the people to relate oh
Awon temi da
Oya everybody line up
Gucci to my socks oya everything designer
Me I be the real thing no be made in China
Sorry to the people wey dey wish me make I die now
Ah awoo
Wait make dem hear my song on top the radio oh
Ehen
Wait make dem play my song on top your street oh
Ah awoo
Wait make dem see my face on top Dem tv o
Dem go know
No be gidigbo
Na follow come oh
Alubarika sha ma gbe mi lo
Ye! Baba gbo adura mi ma je ko pe
Hmm hmm
Baba gbo adura mi je kin s'ope o
Dem go know, no b gidigbo, na follow come o
Alubarika sha ma gbe mi lo
No b gidigbo, na follow come o
Alubarika sha ma gbe mi lo
Lo lo lo lo
Sha ma gbe mi lo
Lo lo lo lo lo
Everyday I wake up and this life is getting harder
Got to hustle up cos dangote no be my father
Streets full of young boys wey Dey fly color
One shot, two shot
Then your guy follow
Why! You see they make a mother cry
I'm Feeling the tears in her eyes
On the streets mehn you gats pay the price
So if you wish make I die
Guy
Ah awoo
Wait make dem hear my song on on top the radio
Ehen
Wait make dem play my song on top your street oh
Ah awoo
Wait make dem see my face on top dem tv o
Dem go know
No be gidigbo
Na follow come oh
Alubarika sha ma gbe mi lo
Ye! Baba gbo adura mi ma je ko pe
Hmm hmm
Baba gbo adura mi je kin s'ope o
Dem go know, no b gidigbo, na follow come o
Alubarika sha ma gbe mi lo
No b gidigbo, na follow come o
Alubarika sha ma gbe mi lo
Lo lo lo lo
Sha ma gbe mi lo
Lo lo lo lo lo
Alubarika sha ma gbe mi lo
Similio Shabaleza
Woo ooo ooo
Lo Lo Lo Lo
Sha ma gbe mi lo
Lo Lo Lo Lo
Alubarika sha ma gbe mi lo
Ah mad o