Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Deon d on it

Local rapper with a foreign vibe

Bang it


There she goes

Looking for a buddy way go give am rose (give am rose)

She be looking sexy fine and she sabi pose (sabi pose)

Wanna be her man but on a low (on a low)

Make I be your Pere make you be my Maria

You put my emotions for gbaria (gbaria)

I know say you get plenty standards

But you got to notice that i am right here (right here)

But you lonely as fuck make we copulate (copulate)

Other men be the frog na me be the prince (be the prince)

Even when dem dey talk u d see the best in (scriii scriii)

Me no ever want to see your heart breaking (ahhhh)

Baby girl if you come steady celebrating (celebrating)

For your heart way dem break you got to forget it (forget it)

For the ship way dey sail na we e go fit (e go fit)

Na me be the man way go make you breath


Baby girl make I be your Ifunanya

The love you dey show me bu nke ahurunanya

I go be your soldier I go be your tata

Looking for a guy while I dey here

Baby girl make I be your Ifunanya

The love you dey show me bu nke ahurunanya

I go be your soldier I go be your tata

Looking for a guy while I dey here

While I dey here so

While I dey here so ohh no

While I dey here so

While I dey here so ah uhhh yeah

While I dey here


I be your ride or die (ride or die)

Common baby make we take am to another height

I know say you dey shy na to off the light (off the light)

Na she be the shawty way d make me act a mumu

Love I get for you make ohema ask (ohema ask)

Could this be love or could it be an act (be an act)

How could this be fake love is not an act (not an act)

Love I get for you be like Ghana light (Ghana light)

If you know you know how the flows be for naija

The odd way she give me biggie pass bet9ja

Na only you way fit be my baby mama (baby mama)

Nne bia ka anyi rukowa nu for that arena

If the love e be true me I don get sit

For the last shall be first me I don reach it

I be king of the hearts me I don see it

Yeah me i don see it


Baby girl make I be your Ifunanya

The love you d show me bu nke ahurunanya

I go be your soldier I go be your tata

Looking for a guy while I d here

Baby girl make I be your Ifunanya

The love you d show me bu nke ahurunanya

I go be your soldier I go be your tata

Looking for a guy while I d here

While I d here so

While I d here so ohh no

While I d here so

While I d here so ah uhhh yeah

While I d here so

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status