YUM YUM Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Uh wey
Ahhh
They call me Bg Lyon
They call me Bg Lyon
Ah ah
Aweee
Awwee aweeee
Aweee
Awwee aweeee
Aweee
Awwee aweeee. Ah
Me I like girls with the big bum bum
Bum bum bum
Caribbean bread
With the sweet yum yum
Yum yum
As a sabi boy
I no dey like long talk
Long talk
Long talk
Long talk
I create rules
I no dey take caution
Caution
Caution
Caution
Caution
So everything I do
Ko kon aye
Eeh yeah eyah
Ti m ba gbo omo meji
Ko kon aye
Na nah
The kind of life wey me live
Ko kon aye
Ko kon ayeee o ahh yeah
Me I just dey live my life
On my way eeh
On My way Eeh
So
Why you wan go now
Why you wan go now
Where you wan go oo
Why you wan go now
Why you wan go now
Why you wan go
Say baby don't go now
Ah baby don't go now
Ah baby don't go oo
Ah baby don go now
Ah baby don go now
Ah baby don't go
Ah baby don't go oooooh now
Look into my eyes
And tell me say na only me you want ooo
No other guy
For the street they cover your yansh by force
Cause you fine die
Omalicha you dey make a man cry
I no go lie you dey enter my eyes
I no go lie e
You dey make a man high ee
Aaaaah
Whatsup tell me
Whatsup aaay
Don't stop
Cause I still wan some aaay
No mind them
Watin them wan talk aaay
Na me and you
babe we gats rock
Your ekabe bad
Oooh Mariah
Make I give you the good good good
Things wey go make you dey smile
Oooh Mariah
Your Ekeba bad
Ooh Mariah
Make I give you the good good things wey
Go make you dey smile
Ooh Mariah
Uho waaaah
(Solo)
Your Ekeba bad
Ooh Mariah
Make I give you the good good things wey
Go make you dey smile
Ooh Mariah . UuAah
BG like girls with the big bum bum
Bum bum bum
Caribbean bread
With the sweet yum yum
Yum yum
As a sabi boy
I no dey like long talk
Long talk
Long talk
Long talk
I create rules
I no dey take caution
Caution
Caution
Caution
Caution
So everything I do
Ko kon aye
Eeh yeah eyah
Ti m ba gbo omo meji
Ko kon aye
Na nah
The kind of life wey me live
Ko kon aye
Ko kon ayeee o ahh yeah
Me I just dey live my life
On my way eeh
On My way Eeh yee